WARRI BIBLE IS OUT. GRAB YOUR COPY NOW! _ By Annie EuDoxie

Sample version!::

ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible !
ENG:- Jesus entered the boat with his disciples !
WARRI:- Bros J cum enta canoe with him padi dem !
ENG:- As the boat was sailing, there was a great storm !
WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas !
ENG:- The storm was so great that it was like a whirlwind !
WARRI:- as d yawa Dey gas, na him kasala burst join !
ENG:- The disciples became So afraid and they shouted Master ! Master !
WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem begin dey hala Bros eh ! Bros eh!
ENG:- Jesus got up and calmed down the wind!
WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange the mata!
ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with of little faith!
WARRI:- Na him bros J luk him padi dem, shake him head, kon provoke…”O BOI! UNA FALL MA HAND O !
ENG:- The disciples replied and said “what manner of man is this?”
WARRI:- him padi dem kon hala “shoo ! Bros J, which levels Nαh, you BE WINSH?